
Ayra Starr - Rush (Official Music Video)
Ayra Starr
427013651 views
Description
Stream Rush: https://ayrastarr.lnk.to/rush
Follow Ayra Starr
Twitter: https://twitter.com/ayrastarr
Facebook: https://www.facebook.com/starrayra
Instagram: https://www.instagram.com/ayrastarr/
TikTok: https://www.tiktok.com/@ayrastarr/
Stream 19 & Dangerous Deluxe: https://ayrastarr.lnk.to/19NDangerous...
Stream Sability: https://ayrastarr.lnk.to/sability
LYRICS
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them dey run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no won hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
Jofunmi Japata
I dey go Ghana
You never touch
You dey form papas
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Ajeh
Ajeh ajeh
Can never take my cake away
Ajeh
You can’t count my grace
I just dey my lane
My lane
Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no won hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
There's no dulling
Related Songs

Rush
Ayra Starr
3:06 • 2M
Calm Down
Rema
4:00 • 8.6M
People (Official Video)
Libianca
3:18 • 2.8M
For My Hand (feat. Ed Sheeran)
Burna Boy
2:47 • 953K
Love Nwantiti Remix [Ah Ah ...
CKay
3:14 • 5.8M
soso
Omah Lay
3:05 • 801K
Water
Tyla
3:40 • 2.2M
KANTE (feat. FAVE)
Davido
3:23 • 219K
Hit & Run (feat. Masicka & ...
Shenseea
3:09 • 710K
Woman (Official Video)
Doja Cat
3:13 • 3.9M
Who Is Your Guy? (Remix)
Tiwa Savage
3:30 • 619K
Under The Influence
Chris Brown
2:57 • 2.8M
Copines
Aya Nakamura
2:58 • 4.5M
Girlfriend (Official Video)
Ruger
3:21 • 590K
American Love
Qing Madi
3:10 • 165K
Santa
Rvssian
3:19 • 691K
Cough
Kizz Daniel
2:58 • 878K
Sorry
Justin Bieber
3:26 • 17M
Terminator feat. Young Jonn...
King Promise
4:04 • 252K
Sip (Alcohol)
Joeboy
2:55 • 935K
Jason Derulo & Jawsh 685 - ...
Jason Derulo
2:53 • 1.9M
No Wahala
1da Banton
2:46 • 633K
Lonely At The Top (Official...
Asake
3:24 • 408K
Essence (Official Video) (f...
Wizkid
4:06 • 1.2M
I Don't Care
Ed Sheeran
3:43 • 6.5M
In My Maserati
Olakira
3:22 • 358K
Jerusalema (Version Youtube...
Master KG
4:15 • 5.3M
Finesse
Pheelz
2:54 • 571K
Soweto (with Tiimie & Tempoe)
Tempoe, Victony, & Tiimie
2:38 • 599K
On the Low
Burna Boy
3:23 • 1.8M
In My Bed (feat. Wale)
Rotimi
3:05 • 1.1M
Wild Thoughts (Official Vid...
DJ Khaled
3:36 • 6.2M
Understand
Omah Lay
3:07 • 632K
KU LO SA – A COLORS SHOW
Oxlade
2:31 • 1M
Starboy (feat. Daft Punk)
The Weeknd
4:34 • 12M
Peru (Official Video)
Fireboy DML
3:10 • 1.4M
Particula (feat. Jidenna, P...
Major Lazer
3:33 • 668K
Le temps
Tayc
3:42 • 1.1M
Overloading (OVERDOSE) (fea...
Crayon
3:24 • 516K
Iyanya, Mayorkun & Tekno - ...
Iyanya
3:23 • 141K
Unforgettable (feat. Swae Lee)
French Montana
4:47 • 8.4M
UNAVAILABLE (feat. Musa Keys)
Davido
3:10 • 773K
Ngozi
Crayon
3:40 • 201K
Ta Ta Ta
Bayanni
2:42 • 283K
PUSH 2 START
Tyla
2:39 • 695K
Buga (Official Video)
Tekno
3:06 • 1.1M
Sugarcane (Remix) (feat. Ki...
Camidoh
4:15 • 467K
Godly
Omah Lay
2:56 • 543K
Garam & Madu
Tenxi
3:05 • 486K
Mad Over You
Runtown
3:47 • 671K